Susi: Gb major
Verse 1
D
G
A
D
Everybody just hear am eh eh
G
A
Everybody now
Bm
D
F#m
Timaya is a very bad sharp nigga
G
A
Well I'm a very bad sharp nigga
Chai
Verse 2
if to say I be wrestler
Em
D
A
I for be come a Hulk Hogan
D
F#m
A
If to say I be boxer chai
G
A
I for become Mike Tyson eh
D
A
What of if to say I be actor my brother
Em
G
A
Bm
I for be John Njama eh
F#m
Eh right now I be musician
G
A
That’s why dem call me Timaya
Verse 3
Bm
A
Timaya wey dey strike like a thunder
G
A
Wey everybody don be
gin to dey wonder
D
A
Make una wait I go take una go higher
Em
A
Mama and papa dem begin to dey wonder
D
A
Em
Dem say I dey cause wahala
A
Make una wait una never see me tire
D
Em
A
If to if to if to say
Verse 4
D
A
If to say I be woman eh eh
Em
A
I for become my mama eh
D
A
If to say I be governor chai
G
A
I for become Donald Duke eh
Em
A
Bm
I for become Mandela
F#m
A
Right now I be musi cian
Em
G
Everybody call me Timaya eh
A
F#m
If to
Verse 5
D
A
say I footballer
Em
G
A
D
I for be come Okocha eh
Em
A
D
I for become David Oyedepo
What of if to say I'm a freedom fighter
Em
G
A
For Asari Dokuwo eh
Bm
F#m
A
Oh right now I'm a musician
Verse 6
Bm
D
Everybody say I'm good
A
Nobody wey go fit be like me eh
Em
A
I no go fit be like you eh
Verse 7
D
A
If too say I'm a militant eh
Em
A
I for become hmm hmm
G
F#m
Eh right now I'm a musician
G
Everybody call me Timaya eh
A
If
Verse 8
D
A
G
too say I be DJ
Em
A
I for become K So lo eh
D
A
What of if to say I comedian
Em
G
A
I for be come I GO DIE eh
Em
Everybody call me Timaya eh
A
F#m
If to
Verse 9
D
A
say I be NLC president
G
A
I for be Adams Oshomole eh
D
A
If to say I be thief eh
Em
G
A
I for become money eh eh
D
What of is to say I get airline
Em
A
I for become Aero Contractors
Bm
Em
D
Em
Oh right now right now
G
A
D
Everybody screaming Timaya oh
Verse 10
Em
G
A
I for get Oceanic Bank eh
D
A
If to say I be very bad sharp guy
G
A
Em
I for become Odembe eh
D
A
Bm
What of if to say I'm a hypotec nigga
Em
A
Bm
I for become 2face Idibia
F#m
Oh right now I'm a musician
Em
That’s why them call me timaya If
A
D
A
to say I be marketer chai
G
A
I for become Abu Ventures eh
D
A
If to say I be banker
Em
G
A
I for become my papa eh
D
Em
A
What of if to say I be country my brother
G
A
Bm
I for become Nigeria eh
A
Oh Nigeria na my country my brother
Em
A
Bayelsa na my state eh
Verse 11
D
A
If to say I be state eh
Em
A
I for be like my Bayelsa eh
D
A
If to say I be vice president
G
A
I for be GoodluckJonathan eh
D
A
What of if to say I be presenter
Em
A
I for become Andre Blaze oh
Bm
F#m
A
Oh but for radio my brother man I say
Em
A
Dan Foster you are too much eh chai
Verse 12
D
A
If to say I be speaker chai
Em
A
I for be Tonye eh
D
A
If to say I get too much mouth
Em
A
I for be Kenny and D1 eh
D
A
D
Me I like it the way
Em
That's why me I love Obama
A
Bm
F#m
A
Eh eh eh eh
G
A
Bm
That why dem call em Timaya
D
G
If to say I humble he
D
A
G
A
D
Me I for like to be like Dorrat
A
Em
I dey admire some people for this life
Verse 13
Bm
D
Just because I be musician
A
Em
G
Everybody call me timaya
A
D
If to say if to say
A
Em
If to if to if to say
D
A
D
Em
A
Bm
D
If to if to if to say
Outro 1
G
A
Bm
D
A
G
A
D
A
Nagustuhan mo ba ang kanta?
TunerE A D G B E
Mga chordD G A Bm F#m...
Marami pang kanta mula kay Timaya
Tumuklas ng chords para sa mas marami pang kantang matutugtog
Sikat na chords sa buong mundo
Pinakatinutugtog na chords at tabs ng lahat ng user
Kamakailang idinagdag
Kamakailang idinagdag na chords at tabs
