Susi: E major
Verse 1
G
Em
I say they done come
lyo iyo
lyo iyo
lyo iyo
D
A
Nothing we do them
lyo iyo
D
lyo iyo
Verse 2
A
Em
This na reality
D
A
Well e bin happen for Bayelsa oh
D
A
I swear I no go forget am oh
F#m
A
Em
When them kill the people oh
And they make the children
F#m
A
Em
Any time wey I think am oh
G
D
A
Water dey pour from my eyes oh
Em
Somebody say make I leave am oh
G
Em
A
But I say me I must talk am oh
Verse 3
G
I say them don kill dem mama eh
D
A
Them don kill de m papa eh
G
I say dem don kill dem mama
Them papa dem mama dem
A
G
I say they don kill dem mama
eh dem papa eh ah
D
A
Dem mama eh ah
Do iyo
Verse 4
G
D
Ten thousand soldiers for road iyo
A
Em
Ask them where dem dey go
D
A
Them say dem dey go Bayelsa oh
D
A
One village they call Odi oh
F#m
A
Em
Na im them enter our village
And rape our young girls
G
D
An d make us homeless oh
A
Em
Them kill our mama iyo
G
D
Them kill our papa iyo
A
Em
Them kill our brothers and kill
Em
A
And make us homeless oh
Do iyo
G
A
I say government them bad oh
Verse 5
G
I say them don kill dem mama eh eh eh
A
G
I say dem don kill dem mama
Them papa dem mama dem
A
G
I say they don kill dem mama
eh dem papa eh ah
D
A
Dem mama eh ah
Do iyo
D
A
Say do iyo
Verse 6
D
A
Poverty no good at all oh
D
Na so the people dem dey die
A
oh
Na why una make us dey
D
A
cry oh
D
Na so the people dem dey die oh
A
G
Them commot for house for morning oh
D
A
Money no dey for your hand oh
G
Police go stop you for road
Them go collect the one
A
G
Them lay allegation for your head oh
A
G
Before you go know
D
My brother you don dey inside cell oh
Verse 7
D
A
Them don kill dem papa eh
G
I say dem don kill de m mama
Them papa dem mama dem
D
A
papa dem mama eh
G
I say they done kill dem mama
eh dem papa eh ah
D
A
Dem mama eh ah
Verse 8
Say do iyo
A
G
I say them don kill dem mama eh eh eh
A
G
I say dem don kill dem mama
Them papa dem mama dem
A
G
I say they don kill dem mama
eh dem papa eh ah
D
A
Dem mama eh ah
Do iyo
Verse 9
A
G
I say them don kill dem
mama eh eh eh
A
G
I say dem don kill dem mama
Them papa dem mama dem
A
G
I say they don kill dem mama
eh dem papa eh ah
D
A
Dem mama eh ah
Do iyo
Verse 10
A
G
I say them don kill dem mama eh eh eh
D
A
Them don kill dem papa eh
G
I say them don kill dem mama
Them papa dem mama dem
A
G
I say they don kill dem mama
eh dem papa eh ah
D
A
Dem mama eh ah
Do iyo
Do iyo
Verse 11
A
body
Iyo iyo
Everybody
A
G
Iyo iyo
Iyo iyo
Everybody
A
G
Iyo iyo
Iyo iyo
Iyo iyo
D
A
True story ooo
Iyo iyo
D
A
Iyo iyo
Nagustuhan mo ba ang kanta?
TunerE A D G B E
Mga chordG Em D A F#m
Marami pang kanta mula kay Timaya
Tumuklas ng chords para sa mas marami pang kantang matutugtog
Sikat na chords sa buong mundo
Pinakatinutugtog na chords at tabs ng lahat ng user
Kamakailang idinagdag
Kamakailang idinagdag na chords at tabs
