Susi: C# minor
Verse 1
Bb
Ha ha
Make i tell una one secret
The secret wey me i dey use
for all these women now
E
Na the magic word be "tongolo"
Bb
No long thing, no long thing
Just tell them tongolo
You understand
Anyone wey you like,
Verse 2
you know wetin you go tell am?
Am
Bb
Me, i be Dbanj
Am
My jamo friends dem dey call me skibanj
Bb
I don get degree for womanolgy
I don study the woman physionomy uh!
Am
Wey dey make them follow me
Am
den take up their thumbs for me
Even the girls they ask for me
Bb
Make i tell them the secret
Verse 3
of my melody ah!
Am
Bb
Make i tell them de koko o ah!
Am
Make i tell them de koko
Bb
Make i tell them de koko o ah!
Make i tell them de koko
Bb
I say make you yarn them de koko
Am
Bb
If i tell dem the koko
Am
Make you yarn them de koko
Verse 4
Tongbala, se iwo le tongolo
Omoge wa je a tongolo
Am
Tongbala, see wo le tongolo
Verse 5
Am
As i dey waka up for road
Why because she fine no be small
Bb
When her front no be small
When her backside no be small
Am
Bb
I yarn am the truth and i yarn am the fact
And yarn am no be small
Am
Bb
She no wan gree my own o
Until I yan her am the koko
Bb
Shey you wan know the koko o
Am
Shey you wan know the koko
Bb
Shey make I tell you the koko o
Am
Make I tell you the koko
Verse 6
I say make you yarn them de koko
Am
Bb
If i tell dem the koko
Am
Make you yarn them de koko
Bb
Am
now oh yeah yeah
Verse 7
tongolo
tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Tongbala, see wo le tongolo
Omoge wa je a tongolo
Verse 8
Mo wa talented
Se ri ki ni mi, oma gbe e lifted
Am
Bb
Se ri hips e, ma fi le shifted
Igo oju e, ma file tinted
Am
Bb
Boyfriend e gan, o wa evicted
Am
Se e mo pe dbanj is ad dicted
Bb
Te ba so pe no, ma wa persistent
Verse 9
Mo ni iyawo nle don get it twisted
Am
Bb
Make i tell them de koko o ah!
Am
Make i tell them de koko
Bb
Make i tell them de koko o ah!
Am
Make i tell them de koko
If i tell dem the koko
Bb
I say make you yarn them de koko
Am
Bb
If i tell dem the koko
Make you yarn them de koko
Am
Bb
now oh yeah yeah
Verse 10
Tongbala, se iwo le tongolo
Am
Bb
Omoge wa je kia
tongolo
Am
Bb
Tongbala, see wo le tongolo
Omoge wa je a tongolo
Am
Tongbala je a
Verse 11
tongolo
Omoge wa je a tongolo
Bb
Tongbala, se iwo le tongolo
Tongbala, see wo le tongolo
Bb
Am
Omoge wa je a tongolo
Verse 12
Bb
You no hear wetin I talk well, well
Am
Verse 13
Am
Bb
Just tell them tongolo
Bb
Am
Bb
Don jazzy
Dbanj
Outro 1
Mo hits records
Bb
Am
Bb
Am
Bb
Nagustuhan mo ba ang kanta?
TunerE A D G B E
Mga chordBb E Am
Marami pang kanta mula kay D'Banj
Tumuklas ng chords para sa mas marami pang kantang matutugtog
Mga kaugnay na kanta
Tumuklas ng chords para sa mas marami pang kantang matutugtog
Sikat na chords sa buong mundo
Pinakatinutugtog na chords at tabs ng lahat ng user
Kamakailang idinagdag
Kamakailang idinagdag na chords at tabs
