Susi: E minor
Verse 1
Em
D
C
Em
D
Em
Ahh
D
Em
Am
Em
Champion
Verse 2
Em
People wey dey Shayo
D
Em
Those people dey here now
People wey dey jaiye oo
D
Em
Those people dey here now na na
Them no dey call me tele oo
D
Em
But them dey ca-call me me now
Na empty belle oo
D
Em
Na im make man dey feel somehow
I call my aza
D
C
Sey I be wan cashout
Em
Sey make I put ten thousand
D
C
I put ten thousand
Em
Everybody con cashout
D
Thank jehovah
C
Em
Put am for my aza
D
C
Begin to find another ah ah
Verse 3
Em
D
C
Waka waka no rest oo
Em
Wetin man go do
Money go dey for madam to
D
C
cook Ogbono
Em
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go
D
C
school ooh
Em
Wetin man go do
D
C
When money come e go hear
Em
Wetin man go do uh uh
D
Em
Wetin man go do uh uh
D
Em
Wetin man go do
D
Em
C
Wetinman go do ooo
D
Em
Wetin man go do uh uh
D
C
Wetin man go do uh uh
D
Em
Wetin man go do uh uh
D
C
Em
Wetin man go do
Verse 4
Call daddy savi
D
C
No go let my blessings to pass me
Em
Enemy no go laugh me
D
C
Make the money chill and re lax me
Em
If the money dey we go faji oo
D
C
I go be the life of the party oo
Em
E go be like sey na magic
D
C
Call me jazzman abra cadabra oo
Em
D
C
Waka waka no rest oo
D
Em
Wetin man go do
Verse 5
D
Money go dey for madam to cook
C
ogbono
D
Em
Wetin man go do
D
C
Your pikin sef e gass go school ooh
D
Em
Wetin man go do
C
When money come e go hear
D
Em
Wetin man go do
uh uh (ah ra ra ra ra)
D
Wetin man go do uh uh
Em
(ah ra ra ra ra)
D
Em
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
D
Em
Wetin man go do ooo
C
D
Em
Wetin man go do uh
uh (ah ra ra ra ra)
D
Wetin man go do uh uh (ah
Em
ra ra ra ra)
D
Em
Wetin man go do
(oh ro ro ro ro)
D
C
Wetin man go do, wetin man go do
Verse 6
Em
Man go fight for money
(wetin man go do)
D
Em
Man go fight for woman
(wetin man go do)
Man go fight for business
D
(wetin man go do)
C
Man go fight for nonsense
D
Em
(wetin man go do) uh uh
Body don dey tire
D
C
Body no be firewood
D
Em
(wetin man go do)
Body don dey tire
D
C
Body no be firewood
D
Em
(wetin man go do oo)
D
Wetin man go do oo do oo
C
Wetin man go do doo oo
D
Em
Wetin man go do oo do oo do
oo do oo do oo doo
D
C
D
Wetin man go do, wetin man go do
Nagustuhan mo ba ang kanta?
TunerE A D G B E
Mga chordEm D C Am
Marami pang kanta mula kay Burna Boy
Tumuklas ng chords para sa mas marami pang kantang matutugtog
Mga kaugnay na kanta
Tumuklas ng chords para sa mas marami pang kantang matutugtog
Sikat na chords sa buong mundo
Pinakatinutugtog na chords at tabs ng lahat ng user
Kamakailang idinagdag
Kamakailang idinagdag na chords at tabs
