Logo
GuitarTuna Pick
GuitarTuna

Makuha ang buong karanasan sa app

Bukas

Chords ng Mr President ni
African China
African China

N/A
Verse 1
D
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter(Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A
D

Poor man go dey shout (An

wuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey shout (An
D

wuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 2
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 3
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

Many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 4
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 5
G

Alhaji wey pull Khaki
D

Say the name of him party
A

People destroying people

Na the name of the party
D
G

Election for my country na
D
A

paddy paddy

Wayo wayo
D

Arrange no ni
G

People wey vote them in
D

still dey live in pain
A

This na disgrace I am so ashamed
D
G

Me don collect shop permit
D

collect trading permit
A
D

Raiding permit you still dey burn shop
G

You wan tell me say you
D

no know when them pay
A
D

Why you dey make us dey live in pain
G

Make una lead us well
D
Em

No let this nation to fall inside well
A
D
Mr President Lead us
Verse 6
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A

Police well well no dey take
D
G
D

bribe
Verse 7
D

Omo nothing dey pa
A
D

Anything wey pa na witch

And make we dey say omo no
G
D
G

lele
D
A
D



Tanke
Verse 8
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter (Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A

Poor man go dey shout
D

(Anwuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey
D

shout (Anwuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 9
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police (Lead us well)
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 10
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

My God many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 11
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G

Oya lead us well (Nne me e)
D
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police

Police well well no dey take bribe

Nagustuhan mo ba ang kanta?

Kailangan mong mag-log in para makapag-iwan ng rating.
Matutong tumugtog ng Mr President ni African China gamit ang GuitarTuna

Matutunan ang Mr President ni African China sa gitara at tuklasin ang 10000 tabs na ginawa ng aming mga sertipikadong editor.

Kung ikaw ay natututo ng Mr President ni African China sa unang pagkakataon o pinapahusay ang iyong kakayahan, mas pinadadali ng GuitarTuna ang pag-eensayo sa gitara, bass, at piano. Sumali sa 2 Milyong musikero na pinatutugtog na ang kanilang mga paboritong kanta gamit ang GuitarTuna. Na-rate ng 4/5 sa App Store.

Mga chord
  • D

  • G

  • A

  • Em

Capo: 3

I-transpose: 0

0

Autoscroll20%

Sumali sa milyon-milyong tumutugtog sa tulong ng GuitarTuna

  • #1 na Tuner

    sa AppStore at Google Play

  • +

    Rating sa AppStore at Play

  • M

    Mga pag-download sa buong mundo

  • k+

    Mga available na kanta

Pinagkakatiwalaan ng mga gitarista sa buong mundo

  • Pinakamagandang Tuning App Ever

    MaddProfessor

    Marami na 'kong na-download na tuning apps dati at ito 'yong pinaka-best talaga. Madaling gamitin, sobrang user-friendly, saka nakakatuwa na may iba't ibang chords sila at mga kanta na pwede mong gamitin para matuto ng bagong music. Highly recommended ko 'to.

  • Well-Designed na App

    Rose the Black Cat

    Kadalasan, ginagamit ko 'to para sa pag-tune ng gitara ko na pinapadali lang nang sobra ng app na 'to. May malawak ding selection ng mga kanta na pwedeng sabayan ang tugtog. Nakakatulong pa na ipinapakita nito kung aling chords ang tutugtugin saka kung paano 'yong hawak ng mga daliri mo.

  • Napabalik ako sa pagtutugtog

    Tuliketsune

    Ginamit ko 'yong app na 'to para mag-tune ng lumang gitara, tapos napansin ko na may feature siya na autoscrolls habang tumutugtog ako ng chords ng sikat na mga kanta. Di ko alam pero ito 'yong pinakanakakapag-motivate sa 'kin sa pag-practice ng gitara. Ngayon, talagang nagpa-practice na 'ko tapos naaalala ko pa lahat ng pangalan ng chords 🙂

  • Secret weapon

    Brad

    Hindi lang 'to tuner (best app tuner na ginamit ko personally), may metronome pa, games, chords, at napakaraming instruments na pwedeng pagpilian at SOBRANG dali ding i-navigate. Ang ganda! Salamat sa paggawa ng astig na app na 'to. From one musician to another, SALAMAT!!!

  • Sobrang maaasahang tuner

    theNewPaul

    Sobrang gandang app nito! Sobrang daling gamitin at talagang maaasahan. Kung nagsisimula ka pa lang, mababawasan ang iisipin mo kasi makakakuha ka agad ng tune saka sobrang dali pa gamit ang app na 'to. Highly recommended talaga!

  • Ito na 'yong pinakamagandang guitar tuner ever.

    Caleb Schafli

    Accurate ang pag-tune ng gitara para makuha 'yong pinakamagandang tunog. Gusto ko rin lahat ng maiikli nilang laro dahil natuturuan ka kung paano tumugtog ng iba't ibang chords at pwede ring matuto kung paano mag-identify ng mga chord kahit pakinggan mo lang. Offline pa lahat.

  • Napakaganda para mag-tune at tumugtog

    Lynae T

    Gustong-gusto ko kung gaano kadali mag-tune, humanap, at tumugtog ng mga paborito kong kanta.